(En-, en)
All I really care about is my peace, stacking my cheese
Owo mi lo je ki n demo
Wetin go make me shine my teeth, go be money
Most of my haters no get work
Shawty say, "Would you sign on my tits?", And I'm like
"Please, me I just come from sermon"
Shoutout to Mufeez, he dey give me trees mo n jẹun lo
Olómi mo n demo
Said to my papi one day
Soon, I'ma make it some day
I'm in the club on Sunday
'Cause I no get work on Monday
Heh, heh, heh, heh, I'm still chasing money
Heh, heh, heh, heh, I'm still chasing monеy
If a baby no like me, na set up
'Causе I dey give you job
Future CEO (future CEO)
If your papa no like me, na set up
'Cause I dey give you joke k-o
Future CEO (future CEO)
If your baby no like me, na set up
Cause I dey give you joke k-o k-o
Future CEO (future CEO)
If your baby no like me, na set up
Cause I dey give you joke k-o k-o
Future CEO (future CEO)
If your papa no like me, na set up
I dey give you joke, ehn
Future CEO (future CEO)
Monday to Sunday, my aura sexy
Fine boy, all melanin
Gbedu wey just dey pop, getting maximum wage
Champion, heavyweight
Mo ni Maserati, mo ni bí two dogs
I fit pull up in a Rover or a Lamborghini (sexy, sexy)
Come guy a form Kanye, ability pass Kanté
Before kí n to sa n'le, I know say I go blow
Strongest in my city, gangster in my city
We fear no police, 2Pac California
I get babe for London, I get one for Paris
I get one for Germany, one from Philadelphia (Philadelphia, a baddie)
You know say I get gold, you know say I get silver
My aboki get diamond, ọmọge shigege
If your baby no like me, na set up (na set up)
Cause I dey give you joke k-o k-o
Future CEO (future CEO)
If your baby no like me, na set up
Cause I dey give you joke k-o k-o
Future CEO (future CEO)
If your papa no like me, na set up
I dey give you joke, ehn
Future CEO (future CEO)
(Enta)
Comments (0)