BNXN – Ashimolowo Lyrics

(Young Soul)

Magic
I ain't run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions like, "Is Aṣimọlowo a bad bitch?"
It's magic
I ain't run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions like, "Is Aṣimọlowo a bad bitch?"

Ṣo ro pe wọn n gbọ? Ko le ye wọn
Look how we made it, a o dẹ le gbe'bọn
Make dem clear my way
Since no be today wey I don dey my lane, no
I did not like how my nigga spoke to me
E make me feel like say him no know me
'Cause I fought for this all my life, dem no dash me my guy
So ti n ba sọ pе Allah wallahi
Believe me, my guy

It's magic
I ain't run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions like, "Is Aṣimọlowo a bad bitch?"
(Is Aṣimọlowo a bad bitch?)
It's magic
I ain't run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions like, "Is Aṣimọlowo a bad bitch?"

Dem a talk, but dem no know
Many things wey dem comment, but all I know
Is me, I no get time to relax, I dey recharge
I no get time to revive wetin don die
When I roll up my igbo, and I think about the journey I've been on
How you think say man go relent
I am a different guy wey dey fight for my own lifeline, hm

So bye-bye to relationships wey no pay, I won't lie
Dem do me dirty for back, but when na my prime
Wey no make me to dey cry, but man walahi
Many things wey dem wan do me, but lai-lai
'Cause they know the boy connected pass Wi-Fi
And you know the boy gon' be here 'til he dies
I ain't seen a nigga do it like me on my life
Me? I dey try

It's magic
(Sabi now) I ain't run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions like, "Is Aṣimọlowo a bad bitch?"
(Is Aṣimọlowo a bad bitch?)
It's magic (if you sabi now)
I ain't run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions like, "Is Aṣimọlowo a bad bitch?"
(Is Aṣimọlowo a bad bitch?) Young Soul

Comments (0)