Zinoleesky – Most Wanted Lyrics

Nipkeys
Can't touch me I feel anointed
Living A 5 star life man be like wanted
Hmm no problem we get it sorted
Girlies go down one time
If I say I want head
Nigga ain't trying say them know I rugged
Hunter fit to be the hunted
Touch down like the most wanted(touch down like the most wanted)
Ask about Zino anywhere
Dem dey feel me 100
Anytime wey we drop wonje
Touch down like the most wanted(touch down like the most wanted)
Hm E dey my body oh
I no fit lie you
Better no try me
Omoh i fit kpai you
I dey logic
Omo I fit find u
Say me I go do anyhow
Cos baba God dey my side
2:30 omo we Dey outside
They want make my boat just capsize
But baba God dey my side
They don't wanna see me in this bitch
They know I'm really rich
They don't wanna see me in the rarri
They don't even know if I guide
Ah they made a post on instagram
Tryna hinder glory me
Even tho they no no story mi
Adigun leave them what mama so fun mi
They wish they could kill me
I see many jealousy
Tell my nigger bami gbe Hennessy
Rora brother maku nitori mi
Hm Emi rude boy
Most wanted bi crude oil
Say them know I dey do much
Is like 411 am too clutch
Nigga ain't trying say them know I rugged
Hunter fit to be the hunted
Touch down like the most wanted(touch down like the most wanted)
Ask about Zino anywhere dem dey feel me 100
Anytime wey we drop wonje
Touch down like the most wanted(touch down like the most wanted)
Hm E dey my body oh
I no fit lie you
Better no try me
Omoh i fit kpai you
I dey logic
Omo I fit find u
Say me I go do anyhow
Cos baba God dey my side
2:30 omo we Dey outside
They want make my boat just capsize
But baba God dey my side

Comments (0)