ODUMODUBLVCK – BIG TIME Lyrics

Ca-ca-calling me a cannibal is nothing short of me
I can be a beast, and I can be a - G
Look into my resume, their blood is on my teeth
Sweet, Odumodu mix with Nutri-C
I say, na many - been dey lap me ela on a regs on code (Telz)
Dem say na many leeches for your body make you dey, dey you calm on low (Fun-, fun-)
Ba-ba-back in '93, my mama talk say I for kpai, guy

Doctor, pastor, tell her, "It's a lie"
Tell her say him destiny dey written from the time
Written in the sky, my brother shove in their eyes
Make dem aproko, make dem feel like say ojukokoro
I dey Makoko, Unilag, I been dey blow cocaine
Picture me like Booker T, fighting for my tutolin
Tramadol and Ruphynol, before you pass my corridor, ṣo ti gbọ?

Ca-ca-causing kasala since when I buss up on the scene
Make e show me something wey man e never see
Yeah, I been dey hustle, yeah, my brother, 'til it pick
Say mama go kpai, ọmọ, aje, I no believe
Light one big Maryjane, make I cool down
And I'm steady countin' all the money for the stress now
Gotta keep it pushing, yeah, my guy, you know the drill
Call 30 -, make them gather for the thrill

Yeah, na big Wiz, big Kala, man a big time
Spend big money for the wrist, I still no get time
Yeah, you know say me, I'm addicted to the late life
And na the music been save me from the street life
Back in the days, skushies make my mind dey sweet
Do it proper, dey for shrine to put my mind at ease
Yeah, ẹ gb'ọmọ meji fun mi, you know as e be now
When you dey, as you dey lick am, e dey sweet

Many things dey happen, mo le ṣalaye (ṣalaye)
Make I call one or two, make we trabaye
Make you run up the bottles, Wiz baba dey
Say na big Wiz and Big Kala dey o
Awọn ọmọge wọn jo, dem dey dance on me
And you know we come here with many men o
And you know trouble, we no run away from
Yeah, ṣo ma nawo o, ma ṣalaye lọ

Wa jo o, make we keep it on low
Who dey stay glass house no dey throw stones
Make you no catch feelings inside
Girl, I dey for the night, but when I call, they reply
One love, for my people, one love
You know big Wiz, I dey make dem come 'round
You know I dey talk on my mind
Hide no feelings inside, and not apologize

Ca-ca-causing kasala since when I buss up on the scene
Make e show me something wey man e never see
Yeah, I been dey hustle, yeah, my brother, 'til it pick
Say mama go kpai, ọmọ, aje, I no believe
Light one big Maryjane, make I cool down
And I'm steady countin' all the money for the stress now
Gotta keep it pushing, yeah, my guy, you know the drill
Call 30 -, make them gather for the thrill

Yeah, na big Wiz, big Kala, man a big time
Spend big money for the wrist, I still no get time
Yeah, you know say me, I'm addicted to the late life
And na the music been save me from the street life
Back in the days, skushies make my mind dey sweet
Do it proper, dey for shrine to put my mind at ease
Yeah, ẹ gb'ọmọ meji fun mi, you know as e be now
When you dey, as you dey lick am, e dey sweet

Baba, calm down, rọra, o ti to
Blvck sheep forever, blvck sheep for life
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
GE records, you get me? Odumodublvck
Kala, Machala, mm, mm

Comments (0)