Hyce – Constantly Lyrics

Choco
As I dey sing o
Hyce me
Ah say eyyaa
Ah say eyyaa sayyaa

I want to know
Who dey give you mind to dey whyne me (dey whyne)
I want to know o
Who be that guy wey dey chat you
Fine boy like me, why you con dey think you fit bobo me? (Bobo me oh)
Oh baby doh
Iturapum kedu ife nga akolu nne, ooo Oh no

Oh baby wait
Me I fit to give you all the love portion o
Oh baby Biko love me back (love me back)
Gimme chance make I do the finish touches o
For this our love (This our love)
This our love, This our love
E go dey forever (I can't deny)
Chop groundnut
Chop my groundnut make you born my baby oh (My all in one)
I don dey chase you all my life oh my baby and I dey put effort oh
Constantly
And if I no see you odoh I fit to craze na your love I want
Constantly
They say that love is blind
But I can see my baby nyash I dey see am clear, clear
Constantly
Aponbepore bu ti sugar
Sweet like chocolate o
Constantly

If you activate the loving
Mommy, it is certain
All my love is sure for you
If you con sabi do the bad thing
Ugomma, it is nothing
All my money is just for you, just for you
Since 2016, they've been yapping on your P
Agbalumo no sweet pass your cherry
I no dey on palazzo Order men kolopi
But it's 2024, I catch you with my steeze
Steeze na you be my miss
Anything I do, you say it's not enough for you
Please, I dey on my knees
Say me, I no go wan lose you

Oh baby wait
Me I fit to give you all the love portion o
Oh baby Biko love me back (love me back)
Gimme chance make I do the finish touches o
For this our love (This our love)
This our love, This our love
E go dey forever (I can't deny)
Chop groundnut
Chop my groundnut make you born my baby oh (My all in one)
I don dey chase you all my life oh my baby and I dey put effort oh
Constantly
And if I no see you odoh I fit to craze na your love I want
Constantly
They say that love is blind but I can see my baby nyash
I dey see am clear, clear
Constantly
Aponbepore bu ti sugar
Sweet like chocolate o
Constantly

Comments (0)